Dr Love 101 comedy

Dr Love 101 comedy

Share

🎭 DR LOVE 101
πŸ˜‚ Turning real-life problems into comedy
πŸ‡³πŸ‡¬ Nigerian comedian | Lagos
πŸ”₯ Savage & funny videos daily
πŸ‘‰ Follow me if you love real truth + laughter

21/08/2026

Caption:
Humi, abeg make we ask you one question πŸ˜‚ Why you change your NIN to Mobabi’s name when una never marry? πŸ‘€ Abi una get plan wey we never hear about? πŸ˜‚πŸ˜‚

20/08/2026

Nigeria men, abeg calm down πŸ˜‚πŸ˜‚ No be every allegation be conviction. Until court talk, make everybody hold their slippers first. UK no be Nigeria where WhatsApp court fit deliver judgment before breakfast! πŸ˜‚πŸ˜­

20/08/2026

Caption:
If Nigerian politicians put this same energy into fixing Nigeria, my brother, Nigeria for don turn another China! πŸ˜‚πŸ‡³πŸ‡¬ But this boy wey carry this matter go China… everybody go hear am! πŸ‘€πŸ˜‚

20/08/2026

Caption

β€œMake Mohbad rest in peace” πŸ˜­πŸ˜‚ But wait ooo… person wey never get justice and never even get proper burial, how e wan take rest in peace? Na burial first, justice next, then make we talk β€œrest in peace.” πŸ•ŠοΈπŸ˜‚

19/08/2026

I no agree with Mediauju, Humi and Mohbad brother o πŸ˜‚πŸ˜‚ Make una bring una own explanation, I don carry my own evidence come. Na argument we dey do, no be family meeting! 🀣πŸ”₯

19/08/2026

Na because dem never bury Mohbad matter dey still hot πŸ˜‚πŸ˜­ If dem finally talk everything finish, maybe Nigerians go finally rest. Abeg, make everybody wey get something to say come outsideβ€”wife, brother, anybody wey know wetin happen. πŸ˜‚πŸ™

19/08/2026

Caption:
This case don too long for comfort. πŸ˜” If there are documents to present, let them present am. But how long person go remain for mortuary? Why everybody dey quiet? The brother no talk, the wife no talk… make the matter clear and let everybody rest. Justice should not be delayed forever. πŸ•―οΈ

Hashtags:

19/08/2026

Anytime dem talk about this Mohbad matter, somehow Iyabo Ojo name go still enter the conversation πŸ˜‚πŸ˜‚ Abi Ige woti sinu gbingbe? Wetin be this connection? πŸ˜­πŸ˜‚

18/08/2026

Caption:

Make we ask Mobile Brother wetin really happen to Mobile? πŸ˜­πŸ˜‚ Person dey the same house with him brother, him brother don bye, but you no even come out say β€œbye, my brother” πŸ˜­πŸ˜‚ Abeg, we need explanation o! πŸͺ£πŸͺ£πŸͺ£

17/08/2026

Nigeria, make we join hand abeg! πŸ˜‚πŸ‡³πŸ‡¬ This matter no be only VeryDarkMan own o. Before Mohbad go become Manager for Mortuary, make everybody join hand demand justice! πŸ˜­πŸ˜‚ Justice must be served, no be only one person go dey shout! πŸͺ£

Want your business to be the top-listed Beauty Salon in Delhi?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Website

Address


Lagos State
Delhi