Jenny's lifestyle
REAL LIFE OF A WIFE & MOM
25/08/2026
One lady came to my huz this night that she want to learn everything about content,I asked her lifestyle content abii she said yes but she dnt know if his husband will allow her.
I told her then she should go and learn ai faceless content,she said that is not to learn it be the problem but subscriptions,omo I tire oo I don't know what to tell her again but to go and confront his husband first she should tell him and hear what he will say cuz this one tire me ooo.he have to choose one π€£π€£
U people should start talking to David oo this is too much π π
Shey una dey see am now which one is Dada Dada again and he dey use am disturb my ear .
25/08/2026
Good morning lovelys π I Don wake oo una still dey sleep.
My mummy said that I look cute this morning is it true?
24/08/2026
Where should I start from oooππ.
U guys my baby's diaper no dey size him again oo and I hear say na size 5 be the last chimooo.pls u guys should help me oo.
Kisskids size 5 no dey size him again and my baby have nyash abii waist πͺπͺ.
Pikin wey say em mama no go rest he too no go rest π€£π€£.
Baby david π.
My boo boo no dey gree stay one place, where is he running to nowπ€£π€£
24/08/2026
Happy New Week, everyone! β€οΈβ¨ May this new week bring us happiness, peace, favour, open doors, and countless blessings. May everything we lay our hands on prosper, and may this week be better than the last. πβ€οΈ Happy New Week! πΈ
Baby david π.
23/08/2026
Loneliness no good oo my husband traveled to villa yesterday for one of his uncle burial,and loneliness want kpai me,even for night I no sleep well π€£π€£.and I want to ask eeh for we women wey Dia husband dey go outside work for complete Two to three months how dem take dey cope.but it's well shaa.
Well am happy now he is on his way coming back π₯°π₯°.
Rain no gree us go church π.pls for those of u that attend u people should put us in ur prayers oo.
Click here to claim your Sponsored Listing.